Is Okay!!! Wizkid Don Call Tiwa Savage Im Best Friend After Im ‘Fever’ Video Wey Don Scatter Internet

The trending video of Wizkid “Fever” with Tiwa Savage don cause kata-kata online as Naija people dey talk their mind about the relationship between the two both of them.


The video show Wizkid wey no wear shirt for bed singing as Tiwa Savage wey dress sexy dey romance am and dey com dey like two lovers dem.

But the 28-year old father of three with baby mama’s dem don clear for im social media say na im bestie Tiwa bi.

Make una read wetin im yarn for im twitter

“This one is special to me! Made a movie with my Best Friend,”.

Leave a Reply