Those Who Dey Use God Name To Deceive Im Children, Una Days Dey Numbered-Shan George

Actress Shan George wey dey against dis tithing mata wey dey trend ,don share video of one 82 year old Ghanaian lawyer, Sam Okudzeto, as im dey speak against say make people no dey pay tithe.

Make una read wetin she caption

‘Those who use God’s name to deceive God’s children……..ur days are numbered. D wind of God is already blowing and ur ugly crawcraw nyashes would soon be in d open. Repent Now False Prophets!!! (Ignoramuses, Concubines, Mistresses and all beneficiaries of Yahoo Endtime Prophets would come abuse their Fada now, and call this post nonsense)’

 

https://www.instagram.com/p/BbY8eZEn7b7/

 

https://www.instagram.com/p/BbY8eZEn7b7/

Leave a Reply