I Dey Sick And Don Tire For People Wey Dey Slide Enter My DM To Dey Beg Me For Money – Eldee

Naija rapper, Eldee The Don don join other celebrities dem to condemn all dos wey dey beg for social media.

Make una read wetin im yarn ,

‘ begging isn’t the starting point for ambitious people’ adding that, ‘I”m sick and tired of people sliding into my DM to beg me for money’.
See his posts below…

Leave a Reply