Actress Sophia Williams Don Throw Shade After Her Before-before husband Tchidi Chikere and Nuella Njubigbo Marriage Kata-Kata Tori

 

Sophia Williams Don take to Instagram to throw shade after tori wey dey waka about say her Before-before -husband, Tchidi Chikere marriage to Nuella Njubigbo don scatter.


Actress Sophia and filmmaker, Tchidi Chikere, get 3 sons together but their marriage scatter in 2012.

He kon marry actress Nuella Njubigbo and they kon refer to their marriage as a union “made in heaven”.

Now, Tchidi and Nuella don unfollow each other on Instagram  and Sophia don tske Instagram to take dem them do yeye.

“Wetin dey happen to one love made in heaven?” , “Just asking for one friend who is not on Instagram. E choke.”

Her followers don also join her to throw shade.

This na only days after Sophia share  Instagram post where she talk say she dey blessed by the “betrayal” …

Leave a Reply