Dis Past Week Dey Very Difficult For Me – Dbanj Don Yarn

Naija musician, Dbanj wey im one-year-old pikin Kakutu June 2018 don send appreciation message to people wey dey by him side.

Im yarn dis tori for im Instagram page:

‘The past few weeks have been incredibly trying and difficult, but God’s love has kept me and my family going. I can’t thank my team enough and the incredible love from you all. May God keep us all. #StrongerTogether

Leave a Reply