Chelsea Don Sack Antonio Conte

Dem don sack Antonio Conte for Stanford Bridge after just two years wey im dey in charge of the London club.

Tori yarn say dem go soon confirm Maurizio Sarri,as Chelsea new coach for the coming season .

Leave a Reply