You Give Me Strength Wey I No Sabi Say I Get- Serena Williams Dey Yarn Pikin Wy Dey Belle

Ogbonge popular jingo Tennis player Serena Williams don post another photo of herself with her belle and comentry to her pikin wey stil dey her belle.

Make una read wetin she write

My Dearest Baby, You gave me the strength I didn’t know I had. You taught me the true meaning of serenity and peace. I can’t wait to meet you. I can’t wait for you to join the players box next year. But most importantly, I am so happy to share being number one in the world with you…. once again today. On @alexisohanian bday.  from the world’s oldest number one to the world’s youngest number one. -Your Mommy

Leave a Reply