I No Dey Bothered As I Fat, I Beautiful Like That- Omawunmi

Naija Ogbonge popular jingo singer Omawunmi yarn this tori for her instagram page as she dey reply people wey dey yarn say she fat.

“This is my b**ch resting face… Which can also mean ‘honesty, I can’t be bothered’. I have come to own and accept the real me, when/if I have to change my body, I may do it. So till then this my response to ‘Omawumi is fat’. So I’ve added a few kilos, Omawumi is beautiful Jare!!! #wonderwoman#omawonder #ownit #timeless”.

Leave a Reply