Ogbonge Popular Jingo Actor Kanayo O.Kanayo Don Declare Say Im Dey Run For House of Representatives

Popular jingo actor, Kanayo O.Kanayo declare say im wan run for a seat for the House of Representatives in 2019.

Im post dis tori for im Instagram page this night.

Make una read wetin Kanayo write;
”Hello Friends, good evening. History has been made today as I declared my intention to run for the House of Representatives, Ahiazu/ Ezinihitte Mbaise Federal Constituency, Imo State under the All Progressive Grand Alliance, APGA. I owe you this information as I enlist your prayers and support. #OverAndOut ”.

Leave a Reply