Nawa O! RCCG Don Come Again With Another Rules And Regulation For Dos Wey Wan Marry For Their Church

All of una breadgand and all sis dem wey wan marry beardgang dem dis tori is for una from The Redeemed Christian Church of God if you wan marry for their church.

The church don give the order for letter to the Ministers dem .

Make una see a copy of the letter

RCCG moves against beardgang intending grooms planning to wed in the church

Leave a Reply