Make Una Continue To Dey Shout Or Make Una Go Meet Donald Trump, I No Send Una- Yahaya Bello

For video wey dey trend for social media, governor of Kogi State, Yahaya Bello dey yarn some of im workers dem wey dey protest say make dem carried as e dey do dem go meet obodo oyinbo president of the United States of America, Donald Trump.

Make una read and watch the vedio of wetin im yarn:
“If they (workers) like, let them go and meet Donald Trump. Obama has gone, let them go and meet Donald Trump. They will only shout but let them come. Do you understand my point now? So forget about them.
 
“Let them continue to talk but its falling on deaf ears. I dont care”
Watch the video below:

 

Leave a Reply