E Bi Like Say Before-before BBN Housemate Gifty Dey Find Davido And Chioma Trouble

The before-before BBNaija Season 2 contestant Gifty don take im Snapchat today to yabbis a celeb couple dem and with wetin she yarn, na Davido and im boo, Chioma she dey fire

Make una read wetin she yarn

Which celebrity couple is ex-BBN housemate Gifty throwing shade at ... Davido & Chioma?

Leave a Reply