You Don Dey Look Old -Fan Yabbis Dance Queen, Kaffy For Social Media

Social media bullies dem don come for Dance queen, Kaffy, as dem yarn say she don old say she dey stand with  support as she share her picture and commentary for her Instagram page’make una read wetin im yarn :

“I stand as a woman
I stand as a mother
I stand as a wife
I stand as a sister
I stand as a Dancer .
I stand for a better Nigeria My vote will count as well as all Dancers of This Great Nation . Our votes can make a difference . Let’s get our PVC and vote for a government that cares. Choose wisely and vote Right.
Tag as many dancers eligible to vote that you know .
God bless Nigeria Happy Democracy Day!!”

Dis na wetin the fan yarn
“U look old and aged standing with a support”

Leave a Reply