God Dey Punish PDP Dem For All The Sins Wey Dem Don Commit-Alhaji Attahiru Bafarawa

Alhaji Attahiru Bafarawa, wey bi the before-before state governor of Sokoto don yarn say God dey punish Peoples Democratic Party dem(PDP) for all the sins wey dem don commit as im yarn the members dem say make dem  pray to God forgiveness.

Make una read wetin im yarn

“It is the sins that the PDP members committed that God is punishing them with it”,

“Almighty Allah does not make mistakes and that was the reason why when the PDP offended him, He snatched the power and handed it to APC,’’

Leave a Reply