Naija Ogbonge Popular Jingo Actor, Odunlade Don Join Police Force

Naija ogbonge popular jingo actor, Odunlade Adekola wey bi singer, film-maker, producer, director and the CEO of OAFP don join police force.

Im share us selfie wey im snap with the Zonal Police PRO for Zone 2, SP Dolapo Badmus .

Make una read im commentary untop the photo
“Do you think I am joking, I told you I will soon be a police officer. Just wait and see!!  with my sister”

Leave a Reply