Otedola Pikin, DJ Cuppy Dey Wack – Comedian Ushbebe

Ushbebe comedian don condemn Naija DJ wey also bi the daughter of billionaire, Femi Otedola, DJ Cuppy, for im concert for Lagos.

The comedian yarn say ‘ Otedola no sabi play nothing.’ say DJ Cuppy dey wack

Leave a Reply