One video don come online wey show where a pastor wife dey curse members wey eat during her birthday celebration and kon commot after and dey no contribute anything.
Make Una read wetin im yarn
“Even on my birthday some of you refuse to contribute. May God punish you. Because you are wicked unless you don’t have”
”it’s not like the money is for me, it’s for the food you are coming to eat. Some of you eat like a pig and also carry takeaway”
See Video ;
Pastor's wife cursing Church members because they did not contribute money for her birthday.😂🤣😂 https://t.co/Jloxhn4gBb pic.twitter.com/xUKpISHf5r
— ILEKEIDI ❤️ (@ifeomatess) May 2, 2021