I Don Tire For People To Dey Tell Me Wetin I Go Dey Do- DJ Cuppy Dey Lament On IG (Video)

DJ Cuppy, wey bi Popular Naija DJ and daughter of Billionaire, Otedola  don take to Instagram to express her frustration to people wey dey  always come online to tell her how to live her life.

Make Una read wetin im yarn

”I am tired of people telling me what I should do, telling me what I shouldn’t do. Someone actually tweeted that Cuppy you are too rich to be wearing the wigs you wear. I am like, you know what? I am sorry, I am a human being. I get to do whatever the beep I want. You know why? Coz its my life, its my head, it is my hair. If I don’t want to wear wigs, If I want to wear wigs, it doesn’t matter.’

Watch The Video Below;

Leave a Reply