I Wan Set Up Record Label For All My Artiste- Davido

Davido don bi wan change the life of the artiste dem wey dey signed to im record label, DMW.

Im yarn dis tori for im twitter say im don plan to open record label for each one of them, so dem fit be their own oga.

Davido says he plans to open record labels for the artists under his DMW label

Leave a Reply