I Dey Very Sorry, E No Go Happen Again – Davido’s PA, Israel Don Bow, As Im Tender Public Apology To DJ Cuppy (Video)

After dem don serve notice of lawsuit by DJ Cuppy, Davido PA Israel DMW don apologize.
Dis na after im claim say Zlatan no make shishi from their music collaboration  ‘Gelato’. Wey cause make Naija People to drag Cuppy, say she bi greedy.
But, Israel don now take to his official Instagram page as im tender  apology to DJ Cuppy, say im sorry  and such an act no go happen again.
Watch the video below:

Leave a Reply