Iyanya Don Finally Confirm Say Im Don Commot Mavin Record

Today, Iyanya don finally confirm say im no dey signed to Don Jazzy record label “Mavin”.

The singer wey bi guest for  Beat FM this morning yarn dis tori when dem ask am make im commentary about im current record label, Iyanya come yarn say: “I’m now signed to Temple Music but I’m a Mavin for life. It was not a beef. I was there and it was time to move on”.

 

 

Leave a Reply