I Wish Say I Fit Worship Pastor Chris, Because Im Dey Worship-able-Naija Pastor

I no no wetin i wan talk again sef, na some pastors dey make people dey yabbis dem.

Pastor Chris Bi God?

Why Daddyfreeze no go yabbis una nau

Na One of the Pastors for Christ Embassy church  wey dey under Pastor Chris Oyakhilome, yarn dis tori as im dey preach.

Na OAP DaddyFreeze share dis video .

 

Watch below

 

Leave a Reply