Apostle Suleman Don Blast Men And Women Dem Wey Dey Bleach Their Skin (Video)

Apostle Johnson Suleman, wey bi the senior pastor and general overseer of Omega Fire Ministries International, church wey its headquarters dey for Auchi, Edo State abuse those wey dey bleach their skin.

He yarn his church members dem say make dem no do am, as na cry cry those wey dey do am go end.
Make Una read wetin im yarn  :
1). When you start bleaching you start Smelling
2). Some part are not bleached and you will have knuckles
3). You are open to cancer.
Watch the video:
https://youtu.be/ALWsckFPlzQ

Leave a Reply