To Dey Pay Tithe No Be By Force, Make Una No Let Anybody Force Una- Pastor Tunde Bakare

Pastor Tunde Bakare wey bi the pastor of the Latter Rain Assembly don yarn us tori about tithe matta.

Im yarn dis tori for BBC Yoruba .

Make una read wetin im yarn

‘tithing is not compulsory. No-one should feel compelled to pay – no-one is holding a gun to their head” .

 ‘Churches where pastors are becoming fat and the members are growing lean, God will judge them’.

Make una watch im interview

 

 

<iframe width=”400″ height=”500″ frameborder=”0″ src=”https://www.bbc.com/yoruba/media-43147707/embed”></iframe>

One Response

  1. Anonymous

Leave a Reply