One Man Make Pregnant Woman Lost Im Baby After Im Attack Her

Tori yarn say one 34 years old woman , go shopping for Co-op near Milton Keynes,  when one man started to abuse her untop rasict matta.

Dem say,  im follow her go where her car dey and begin to dey kick her hard for belle.
Say the woman come faint. As dem come rush her to the hospital, the doctors dem com yarn her say she don lose her pikin…

Leave a Reply