Na Only PDP Fit Commot Naija People From All The 419 Wey APC Dey Do- Atiku Abubarkar

Before-before Vice-President Atiku Abubakar don yarn dis tori say the only party wey fit transform Naija and take am back normal na PDP.

Make una read wetin im yarn

PDP still remains the only national party in Nigeria. It is the hope of the common man to be free from the fraud called the APC,”

Leave a Reply