Dino Melaye Don Take APC Do Yeye With New Song (Video)

Before-before Naija lawmaker, Dino Melaye don release new song where im dey take the ruling All Progressives Congress do yeye
Make Una See his post and video :
APC!! Am vindicated….now a confirmed NGO. Babanla implosion coming…an eyah situation. SDM”
Watch video :

Leave a Reply