If My Money Finish, I Know Where I Dey Go- Davido

Popular jingo singer Davido don take im social media page to knack us tori of tell im plans if im dey broke.
Im yarn for im Insta- stories say im go retire go im  papa power plant and continue im life from there.
Make una read wetin im yarn

Leave a Reply