Make Una Pray For Buhari, Im Resmble Naija Economy Wey Dey Hungry -Cossy Orjiakor

Popular jingo actress , Cossy Orjiakor, don take style yeye oga Presido Buhari for her Instagram as she yarn say im dey look hungry like Naija Economy.


Make una read wetin she yarn

“Our president is representing us well… Just looking at him….. his features reflects just how hungry and tired the Nigerian economy is. Pls pray for him to add just a little weight . So he can look more handsome and maybe our economy will get better and more robust. Hahahaha just jokes ooo.

Leave a Reply