Dem No Born Me With Silver Spoon, But I No Dey Roll With Men Wey No Fit Buy Recharge Card – TBoss

For the day 4 of the Big Brother Naija reunion, before-before contestant, Tokunbo Idowu wey una sabi am as Tboss yarn dis tori again.

Una remember say sahe don yarn this tori for inside house when dem stil dey big brother Naija

Make una watch the video.

 

Leave a Reply