Dem Don Accuse Toyin Lawani Say She Steal Married Man From His Wife After He Proposed To Her On Val’s Day (Photos)

Dem don expose one man wey propose to celebrity stylist, Toyin Lawani as im don marry.
This tori na by TunezMedia on Instagram wey accuse the stylist say she steal another woman’s man.
The man na Segun Adebayo Druce and 17th of February go make am 6 years wey im get married to Edel but he kon go ahead and propose to Toyin and leave his wife and 2 kids.
Segun dey work with Toyin for year’s

Make Una read the post :
“Fear women, Fear Toyin Lawani… Because Edel mother took someone’s husband, so Toyin also had to take Edel, husband ” wahala bi like bicycle”
 
How can you be calling Jesus Christ after snatching someone’s husband? People aren’t scared of Jesus again.
 
I never knew some celebrities behave like Toyin, so she believes Segun who has a 6months old child broke up with his wife.
 
Well I’m not surprise by Toyin Lawani, the countdown to her failed marriages didn’t just start today.
 
Sometimes I ask myself what example are this Yeyebrities giving to people, this will be the 4th marriage in Toyin Lawani’s life.
 
This is the same guy snapping and seeing her unclothedness for year’s, so you all shouldn’t be surprise.
 
(See photos below of DM from Toyin Lawani showing she doesn’t have conscience)

Leave a Reply