Bobrisky don take snapchat to reply im Naija man, obodo oyinbo US toaster wey wan marry am.
The only thing bi say im give the bobo one condition say If the bobo get money, make im contact me am.
Bobrisky don take snapchat to reply im Naija man, obodo oyinbo US toaster wey wan marry am.
The only thing bi say im give the bobo one condition say If the bobo get money, make im contact me am.
Na me o! Ya Numba 1 Ogbonge tori carrier, Anuoluwapo Moses wey all of una sabi as MadamAproko. No be 4 mouth, I be ogbonge writer wey get BSc Mass Communication Pali from Bowen University... my focus na to reach out to many many people as possible. Una thank You for visiting my blog.