I Pity Those Wey Dey Condemn Tithe And Pastors Dem -Zack Orji

Stil untop tithe mata, Ogbonge Nollywood actor, Zack Orji,don yarn say im pity those wey dey say bad things about pastors and wey dey condemn Tithe.

Im yarn dis for interview with Broadway TV.

Make una read wetin im yarn

‘I am a pastor, ordained for five years now. The issue of tithing is a personal thing. I get very careful about making certain statements I have watched some people condemn tithing, say a lot of things about men of God and I pity some of those people because they are speaking out of ignorance. It is a terrible thing to go on the social media and be condemning men of God and be condemning something that is in the bible’

 

Leave a Reply