Stretch Marks Na Beautiful Thing – Anna Ebiere

Anna Ebiere wey bi Before-before -beauty Queen, wey don born one pikin,don take im Instagram advice mothers dem to dey love dem body and no dey shame for the stretch marks wey dey their body.

“Most people see stretch marks as scary, irritating, disgusting and dirty! But guess what? All I see is Beauty! My beautiful baby grew, played, slept and ate in there. I miss rubbing my tummy just to feel her or make her move. These marks are beautiful reminders of pregnancy and motherhood. Learn to love it if you have any!
#motherhood”

Leave a Reply