I No Fit Be Like Fela – Femi Kuti

Ogbonge Naija afrobeat singer, Femi Kuti wey bi d son of Afrobeat legend Fela Anikulapo Kuti, for interview with Wazobia Max, don yarn how him take struggle to comot from im paps shadow so dat im fit make name for himself.

Make una watch the video ;

Leave a Reply