Don Jazzy Don Ready To Dey Slide Enter Sisi Dem DM

E bi lik say Mavins oga, Don Jazzy don ready to enter relationship. 

The bobo take im snapchat to yarn say im go dey slide enter sisi dem DM.

Im come yarn say, any sisi DM wey im go enter make the sisi prepre food down.

Make una read wetin im yarn

Leave a Reply