No Where For Bible Wey Say Tithe Dey Compulsory – Pastor D.K Olukoya

G.O for MFM Ministries pastor D.K Olukoya don give im own opinion abt the tithe matta wey stil dey trend.

Make una read wetin im yarn

” There is nowhere in the Bible where it is that tithing and giving offering is compulsory .But if you want to trust God with your finances you should even strive to do more than the tithe “

Leave a Reply