Primate Ayodele  Don Reveal The Year Wey Naija Go Scatter As Nation

Primate Elijah Ayodele of INRI Evangelical Spiritual Church, Lagos, don reveal the year wey Naija go scatter as nation say e fit no exist pass 2035.

Tori from The Herald yarn say im yarn dis tori for  launch for Lagos of ‘Warning To The Nations’, book wey im put all im prophecies wey cover the 2018/2019 period.
Make una read wetin im yarn
“Practice True Federalism, whereby states will be in charge of their own affairs, taking care of their resources and their people. Let there be no election in 2019. After Federalism, Nigeria will not exceed beyond 2035 before splitting.”

#MadamAproko #pidginnews #pidgintori #aproko #aprokotori #Pidginblog #instantaproko #politicalnews

Leave a Reply