I Dey Find Baby Mama, I Go Pay Her N5m And Give Am N3m Car-Naija Bobo

I sure say Naija sisi dem for social media go do dey take style send messages dis bobo.

 One Naija bobo Facebook user wey bi Freeman Obg Owoboy, whey dey show off im  money for social media, don yarn say im dey look for baby mama.
Make una read wetin im yarn
 “O.B.G. I need a baby mama after everything I will pay her 5 million and a car worth 3 million . If you are lucky enough you might give birth to a boy who will enrit my multimillion paradise home . So if you are interested inbox me.Owoboy.”
See more photos of the young man below;

Leave a Reply