Toyin Abraham don collect another award for Eloy Awards. The ogbonge actress win Actress of the year Award.
Make una read wetin im yarn
https://www.instagram.com/p/Bb_fCMoBXne/
Toyin Abraham don collect another award for Eloy Awards. The ogbonge actress win Actress of the year Award.
Make una read wetin im yarn
https://www.instagram.com/p/Bb_fCMoBXne/
Na me o! Ya Numba 1 Ogbonge tori carrier, Anuoluwapo Moses wey all of una sabi as MadamAproko. No be 4 mouth, I be ogbonge writer wey get BSc Mass Communication Pali from Bowen University... my focus na to reach out to many many people as possible. Una thank You for visiting my blog.