See As Pastor Benny Hinn Faint For Joy After A Naija Member Sows $1 Million (Video)

Pastor Benny Hinn wey una sabi am as the World ogbonge Popular Jingo Televangelist, no fit hold himself after im hear say one Naija member donate a million dollars to im ministry.

He com faint for joy!

Make una watch

Leave a Reply