US Embassy Don Deny Say Dem Deny Bishop Oyedepo Visa

The American Embassy for Lagos don react to the tori say dem deny US VISA to Naija Popular pastor and General Overseer of Living Faith Bible Church Worldwide, wey una sabi  as Winners’ Chapel International, Bishop David Oyedepo.

The social media dey on fire with the  drama wey force the pastor to make some telephone calls.

Pastor David Oyedepo

US Embassy react to the tori , on Twitter as dem yarn say na Fake tori  news.

Make Una read wetin dem yarn

“#FalseNews Alert! Be advised, the reports making the rounds about a visa being denied to Nigerian Bishop Oyedepo are false.

“ If you have seen this manufactured item in the media, help defeat this #misinformation by communicating to everyone that it is completely false”.

Leave a Reply