Mugabe Wife Na Jezebel Wey Dey Possessed By Demon-Femi Fani-Kayode

Before-before Naija Aviation minister, Femi Fani Kayode don blame Robert Mugabe wife as im dey react to the things wey dey happen for Zimbabwe wey don cause kata-kata for the government.

Make una read wetin im yarn


‘the greatest tragedy of the Mugabe story is that he ended up with the wrong woman. Had Sally (his first wife) lived things would have been far better. Sadly she died and he ended up getting married to a demon-possessed Jezebel called Grace who has the spirit of Lady Macbeth

Leave a Reply