Make Buhari Call Im Mad Dog To Order-Femi Fani Kayode

Before-before Aviation minister, Femi Fani-Kayode don react to the fight  wey dey between Governor Wike and Rotimi Amaechi security convoy dem wey clash for River state yesterday.

Leave a Reply