Amaechi No Dey Responsible – Igbo Leaders Dem Don Yarn

Igbo leaders dem don attack the Minister of Transport, Rotimi Amaechi untop say im tell Igbos dem say make dem apologize to President Muhammadu Buhari say dem bo vote am in 2015.

Prof. Elochukwu Amucheazi yarn Vanguard say people like Amaechi bi thd major problems to the progress of Naija.

Make una read wetin im yarn
“People like Chibuike Amaechi are some of the problems of Nigeria.
“The man is comical, almost irresponsible.
“People are talking about more serious things like restructuring and he is talking about irrelevant issues.
“This is why we are not developing. He is comical and this is unfortunate.”

Leave a Reply