If You Bi Man And Another Man Dey Do “Hmm” For You, Dey Expect Fire From Your Mouth To The Place Dem Dey Shook You- Eedris Abdulkareem Yarn Bobrisky

Ogbonge rapper, Eedris Abdulkareem don yawa male barbie doll,wey una sabi am as Bobrisky after im announce say im bi ‘Gay’.

Im yarn dis for Entertainment Splash for TVC.

Make una read wetin im yarn

“Allah says that, if you are a man and you are being ‘hmm’ by a man, on the day of judgement, expect fire coming out from your mouth to the place ‘where dem dey shook you’.

Bobrisky is trying to be an American and this is Nigeria, we are fake people. Don’t get it twisted, there are a lot of rich people in Nigeria who are into it. So Bobrisky keep it up! What pains me most is that he bears the same name with me ‘Idris’.”

 

Leave a Reply