Kiss Daniel Don Unveil Im New Record Label Logo

Naija Pop Star, Anidugbe Oluwatobiloba Daniel wey una sabi am as Kiss Daniel don finally unveil im logo for im new record label, Flyboy INC.

Im share dis for im instgram with commentry say : FLY BOY I.N.C ? ( FBI ?) #FBI #Flyboyinc #TeamKD #TeamFlyboyinc#TeamVado #INC #C.E.O

Leave a Reply