The Pikin Of Moji Olaiya Don Graduate From Babcock University

Adun, wey bi the pikin of Naija actress, Moji Olaiya wey don dey with baba God, don  graduate from Babcock University two years after her mama don kakutu.

She share photo of her graduation with the commentary , ‘ a degree hotter. I’m grateful to God and my family for helping me come this far’. Bsc international law and diplomacy

Leave a Reply