Comedienne Princess Don Reveal How Dem Arrest Baba Ijesha, Say Her Foster Child Na The Victim (Video)

Popular Naija Comedienne Princess don reveal how dem catch Yoruba actor, Baba Ijesha as im dey sexually assault her foster child.

She Take to Instagram, to reveal say after her marriage crash, some parents allow their children, dem bi six in number, to come and live with her so she no go dey lonely.

She yarn say she also dey render help to Baba Ijesha.

 

Make Una Watch Video;

Leave a Reply