UNILAG Don Appoint New VC

University of Lagos, UNILAG don appoint their 12th vice-chancellor wey go take over from Prof. Rahamon Bello.

Tori yarn say Prof. Oluwatoyin Ogundipe, wey bi professor for botany, who bi the current Deputy Vice-Chancellor Academics and Research na im go becom the new Vice-Chancellor.

Na the Public Relations Officer of the school, Toyin Adebule, comfirm the tori has im yarn say im bi their new VC.
Make una read wetin im yarn
“He has been appointed; he is our new VC.”

Leave a Reply